Bella Shmurda Holy Jah Lyrics

Happiness
Happiness is all I need
I no wan stress nobody
Evidence
Many dest
Dem go shine you no panic
Uh uh uh yeah

Motivation or no motivation
The Para dey body
Switching my lane with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pelu medication
I no dey see person
The story Cana dey for me

Holy Jah
Holy Jah wey no tomorrow, Holy Jah
I no dey follow me Sha
Holy Jah
Holy Jah wey see tomorrow gbeg me gan
Fit no recover me now

Happiness
Happiness
Happiness is all I need
I no wan stress nobody
Who dey run checks over me
Evidence