Di’Ja Mama Bear Lyrics

If thunder strike we go dodge am baby
We no fit let nothing hold us down
Under Di rain we go match am baby
We no fit let nothing hold us down

And when I promise to be yours
I meant e-v-e-r-y word
So I’m giving you my all
I love you no be small
Baddie belle dem Dey jealous
They want to come between us
Dem Dey try make dem stop us
To scatter our love

Where dem Dey when we passing through fire
When we been Dey hustle make we build our empire
Where dem Dey when our load was heavier
NOw nah dem way don Dey singy pass choir

Where dem Dey when we passing through fire
When we been Dey hustle make we build our empire
Where dem Dey when our load was heavier
NOw nah dem way don Dey singie pass choir

Mama bear Dey ya ohh
Mama bear Dey ya ohh
Everybody run papapam
Mama bear Dey ya ohh
Mama bear Dey ya ohh
One fire gunshot dem rapapam

Mama bear Dey ya ohh
Mama bear Dey ya ohh
Everybody run papapam
Mama bear Dey ya ohh
Mama bear Dey ya ohh
One fire gunshot dem rapapam

Make nobody do like say dem no no say we don Dey package
Nor toh tidday we Dey draw attention like ogbono
Tell your brother
Tell your sister
Tell your father
Tell your mother
Everybody make Una show make we tononon

This life too short make we Dey happy
No situation suppose way you down
Don’t let nobody to spoil your day
Because of that you say you want to change your ways