ODUMODUBLVCK MOTION SICKNESS Lyrics (feat. Zlatan)
(Lekaa, lekaa from London)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Motion, motion, motion
Zanku dakun wọn omi s’ iṣan
(Lekaa beats)
Higher, higher, higher, higher, higher, higher, higher
Higher, higher, higher, higher, higher, higher, ah
My sweet oroma
She can go nuts if I use my hot head (Hot head)
My enemies cry, e don too much e go full for bucket
Dem go still apply Aboniki balm if dem feel my success
ODUMODU you guide, motion too much, ọmọ motion sickness
Higher, higher, higher, higher, higher, higher, higher
Higher, higher, higher, higher, higher, higher, ah
My sweet oroma
She can go nuts if I use my hot head (Hot head)
My enemies cry, e don too much e go full for bucket
Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success
ODUMODU you guide, motion too much, ọmọ motion sickness
Kúrò n be
Who God don bless, He don bless
My matter fit kpai you if you no rest
Who get time for contest? Who dey follow you fight, oh boy, why you comot shirt (Ah)
He that’s in me (In me), greater than he that’s in you (That’s in you)
Arsenal no go win trophy (Nibo?)
E shock them wetin baba God do (Up Gunners)
Motion, motion, Zanku dakun wọn omi s’iṣan (O dè wọn omi s’iṣan)
Motion, motion, no follow me talk if you no pass
Oil dey my head, na Bama and Butter join dey my bread
Oromo serve me breakfast in bed, na you dey single why you con dey vex?
My sweet oroma (Oroma)
She can go nuts if I use my hot head (Hot head)
My enemies cry (My enemies) , e don too much e go full for bucket
Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success
ODUMODU you guide, the motion too much, ọmọ motion sickness