
Tekno Armageddon Lyrics
This beat ain’t normal
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (gidigan)
She dey gidigan
Lagos to London (London)
Hold on, hold on
If I want a car, I go buy (hold on)
I like e house, I go buy (hold on)
If I want to go to dubai (hold on)
Baby take this and buy (hold on)
She dey killi mi, I dey die
If I want to touch, she dey shy
What I gotta do?
Tell me what I gotta do
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me japa
Sey you dey look for yawa wey long from lekki to
osapa
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (gidigan)
She dey gidigan (she dey gidian)
Lagos to London (To london)
Give dem, give dem
Give dem, give dem
Give dem, give dem
Give dem, give dem
Feel am, feel am
Feel am, feel am
Waje ma ko
A lope sho ego, waje ego
Oshey Ronaldo (oshey Ronaldo)
Wan debe koko
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me japa
Sey you dey look for yawa wey long from lekki to
osapa
Omoge te le mi malo
Eh Chocolate o, baby manya for me (O baby)
And I like it o, when you whine your body (O baby)
Minimie wanana, baby lower your waist (o baby)
I dey feel it o, when you lower your body (o baby)
Chant
This beat ain’t normal.
Written by; Tekno
Released date; 9 December, 2020
Album/EP; Old Romance
