
Jowo Lyrics by Runda
For you, I love to sing on
Make you no tell me sey I no fit get some
Another time, when you try me
Feelings be gone
Make you no clear me sey I no fit taste some
Cos everytime you drive me crazy
All the things that you tell me lately
Make a man Dey wonder Wetin
Dey happen
I no lie, you’re my type
Anyhow spark up my life Oh yah yah
Or do you mind
My shawty
Oh my baby jo Oh jowo
Look into my eyes o baby jowo
Could you be my pride o baby
Yiyi
Omoge ragabomi jo jowo
Look into my eyes o baby ye
I no fit deny your love o
My baby jo jowo
Jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
Written by; Runda
