Moelogo Who Talk Lyrics, Who Talk Lyrics by Moelogo

No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o, well
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zero chances
Live your life my dear

No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zero chances

Written by; Moelogo
Album/EP; Itheep