Ajebo Hustlers Velvet Lyrics

I know the color of your heart now
Velvet red it is
You know I’m quite a pessimist
Hoping we gon create good memories
You know say you seff you’re a wild one Okoropke to say the least
Nwata bu nu aute she get the rizz
Put you on some munchies and some trips

Dodorima
Tell the Uber guy to take e left or e follow the map
Uhh yeah Uhh yeah Uhh yeah

Dodorima
Come with your friends Angela and Somadina I say na all of una
Aiiiii Aiii Aiiiiiiii

KPOS
Two four seven
Three sixty five
The barney still dey come my way abruh I no fit decide
Chidera dey my warri
Angela dey with my guys
I don put her on things & things
Omo she no fit deny eh
Sweet girl wey like to chew gum me
Abi na love
This one na discovery
Abobbi e don be
Fine girl wey come get uglies
No get worries
She no get joy but she get molly

Dodorima
Tell the Uber guy to take e left or e follow the map
Uhh yeah Uhh yeah Uhh yeah
Dodorima
Come with your friends Angela and Somadina I say na all of una
Aiiiii Aiii Aiiiiiiii

ABOBI
You know that shawty wey dey like my tweets
Wey she and Kpoli be like 5 and 6
Wey dey always make me shine my teeth
Wey dey ask if i skin dive her sis
I mean e she’s never seen a guy
O baby you no go vex
When you put calls
E no connect
And We no fit split bills in two half’s No be football match
See I hold physical incase you want cash

Dodorima
Tell the Uber guy to take e left or e follow the map
Uhh yeah Uhh yeah Uhh yeah
Dodorima
Come with your friends Angela and Somadina I say na all of una
Aiiiii Aiii Aiiiiiiii