Anti World Gangstars AMABANGA Lyrics (feat. ODUMODUBLVCK, AGUNNA, Shagba, Mono P, Reeplay & Fatboy E), ODUMODUBLVCK AMABANGA Lyrics

Amabanga
One, two, three, let’s go

Now I wan party (olololo)
When I commot from panti, I free (olololo) I dey go, this antiworld party (elelele) elelele, olololo

Men at work
E too sure
If na my vibe wey dem want make dem put body
Na we go burst your speaker

Two meters
Na the least lagos to paris
Look at me I’m him

Na we dey burn the meters

Play bet
Play tete
Sure odd
Any play I got put body (blord)
Heavyweight anacanda amabanga antiworld
Na my own plan b

No check am e don go
E dey strike dey go like sango asuu
No be child’s
No be beans ewa goyin mai mai
I dey put body I dey show full face
I dey feel cozy for the ucee space
We dey burst setting koti no see trace no way
The gang no dey stay one place

We no dey stay one place
Antiworld we too dey waka waka
Na from uk we just lap
Jump on amabanga
Before dem been dey form for us
But now dem no fit do us yanga
Before you go reach where we dey now you go need taller ladder
We dey grind
We dey work
We dey chop
E dey show
You think say I go let you overtake me make I know
I go bash your car
I go take you off the road
I go run am on code
On a low low low

Men at work
E too sure
If na my vibe wey dem want
Make dem put body (make them put body o)
Two meters
Na the least lagos to paris look at me I’m him
Play bet play tete sure odd
Any play I got put body (blord)
Heavyweight anacanda amabanga antiworld
Na my own plan b

Money no be problem
Go ask sarkodie
Na them been the ball
As e be we done sack them you dey wait
Make them sack my set
Omo you go wait die
Which kind stoner
Dey bring only one tie
Shima get toto
Wey carry 9 life’s
So it’s right that I hit am 10 times my ginger is gingered
I’m kpanshing her careless
Like advert for fearless
Omo I can careless

Banger go bim bim bim bim (aye) sound boy go sing sing sing sing they be calling on gustavo
Say mi call call
Hotline go dey ring ring ring ring
Ear piece dey ti ti ti ti
Living large make dem call the police 100 opps but dem no compete ama bang on any tune
Making money with the man dem

Men at work
E too sure
If na my vibe wey dem want
Make dem put body (make dem put body o)

Two meters
Na the least lagos to paris look at me I’m him
Play bet
Play tete
Sure odd
Any play I got put body (blord)
Heavyweight anaconda amabanga antiworld
Na my own plan b

Now I wan party
When I commot from panti, I free I dey go, this antiworld party