AV – No Dey Form Lyrics

AV No Dey Form Lyrics

Okay
Focus

Omoge no dey formu for me
No dey form for me
Form for me mmm mmm (you say?)
Ah Omoge no dey carry body
No dey form for me mmm-mmm-mmm

Mmm-mmm-mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm (okay)
Mmm-mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm-mmm
(Wetin dey go on?)
Mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm (okay na)
Mmm-mmm-mmm-mmm

(Hey)
This your miracle
Na spectacle
I don dey lost
My head dey hot
You steal my heart
For this rendezvous
I want your love
Wetin I go do?

Omo e choke (e choke)
Angelina kojo (kojo)
Omo you clean pass coro o (coro oh o)
Body wey high pass igbo (igbo oh o)
Ah, I know you know (you know)
You know o
I can change your story (ah-ah-ah)
Ah-ah-ah-ah
(Ah-ah-ah-ah)

Omoge no dey formu for me
No dey form for me
Form for me mmm mmm (you say wetin?)
Ah, Omoge no dey carry body
No dey form for me
Mmm-mmm-mmm

Mmm-mmm-mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm (it’s okay)
Mmm-mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm-mmm (wetin dey go on?)
Mmm-mmm-mmm
Mmm-mmm-mmm-mmm (okay na)
Mmm-mmm-mmm-mmm (focus)
(Hey)