Banky W – Final Say Lyrics

Banky W Final Say Lyrics
Banky W – Final Say Lyrics

Final Say Lyrics by Banky W

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seed
Wey just dey germinate
So be hopeful
Cuz wetin I know be say
The Baba wey we dey serve
He no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

Cuz when Oluwa say yes,
yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no,
Baba I hail oh

Cuz you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
Cuz Baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

Cuz when Oluwa say yes,
yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no,
Baba I hail oh

Cuz you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Ooooh you get the final say, you get the final say
Ooooh no matter what them say, no matter what them say

Written by; Banky W
Released date; 26 February, 2021

Banky W Final Say Lyrics