BNYX® Automoto Lyrics, BNYX® ft ODUMODUBLVCK Automoto Lyrics

Make dem check my Wave
Make dem check my pattern
Swag on diligent counter
Run my race
O I am on fire
Kala you are balling in patta

This na the Dance wey I wan dance
Big boy
I rock Opa gangnam
Persona non gratta
Everywhere I go dem go answer
Kala
Everywhere I go
Dem go bow down
Everytime wey dem reap I be punter
The little time wey dem drip
Odumo design am
Bad man stick to your canvas
Me and my kids with the wifey
Cladded in sauce
Omo nike
Odumos taste so spicy
Easy on Steez
You are angry
Abiana mo Odumos own
Dem never know
I carry my load
Put am for baco super sac
I’m going home
Even if I’m ill
I’m HONOURED
Can you believe it
In London
Abj Philly Amsterdam
Everything choke
Big dripper
Who style am (me)
Kala your bill
Who spark am
See lingua (cheese)
E no go affect producer
Instrumental
No go affect This singer

Odumo pull trigger
No think am
Shape shifter
World beater
This your banga con dey be like say
You put sugar
Cool temper