Brain Jotter – God Abeg Lyrics

Brain Jotter God Abeg Lyrics

Omo e like say to make mama proud don dey hard oh
Papa you go like proud
Because mama e like say your own don dey hard oh
This one wey my mentor dey say make I find em something
God abeg oh

Na me first use this style take beg you
Others dey kneeldown (God Abeg)
Na me first use bitcoin take pay tight
Other dey use cash (God Abeg)
Na me first use whistle speak in tongues
Others dey kabash (God Abeg)
Na me first like girl with a long teeth
Others dey like nyansh (God Abeg)

Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favor
No
Can you do me a favor
I say No
Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favor
No
Can you do me a favor
No (Ah)

Na me first came I saw I come bus
Others dey conquer (God Abeg)
Na me first enter club I shut up
Others Dey shut down (God Abeg)
Na me first reverse for round about
Others Dey turn around (God Abeg)
Na me tie towel under jeans
Others Dey wear pant (God Abeg)
Na me first use this style take beg you
Others dey kneeldown (God Abeg)

Na me first use bitcoin take pay tight
Other dey use cash (God Abeg)
Na me first use whistle speak in tongues
Others dey kabash (God Abeg)
Na me first like girl with a long teeth
Others dey like nyansh (God Abeg)

I left home to feed home
Even me wey left the home neva see food chop
Omo me I don dey go back home ooo
Anybody wey dey hungry make himself left home.
All of us go left home.
Home Alone

Na me first came I saw I come bus
Others dey conquer (God Abeg)
Na me first enter club I shut up
Others Dey shut down (God Abeg)
Na me first reverse for round about
Others Dey turn around (God Abeg)
Na me tie towel under jeans
Others Dey wear pant (God Abeg)

Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favour
No
Can you do me a favour
I say No
Zaam okwu na prayer
Man wey broke na Zainab
Can you do me a favour
No
Can you do me a favour
No (Ah)
God Abeg

    Lyrics Knowledge:
  • Written by: Brain Jotter
  • Album: God Abeg
  • Released: 2023