Brainee – Shutdown Lyrics

Brainee Shutdown Lyrics

Crazy you know
Grind
Its onetime baby
See, it’s kinna crazy you know

As I drop gbese dem come dey feel me you know
When I drop girls them dey halla my name
Say brainee done elevate e don step up him game
No be by my power you know
Na baba god dey hold me like a tower you know
And my gbedu na hit everything na legit
Na tye on the beat you don dey feel am you know

E dey for body – body
We go get money – money
This wan na gbedu – gbedu
Wetin man no go see – go see
But mans gatta work if mans garachop
Mans gatta act if mans gatta talk
I no dey yarn wetin I no go do

Kuz ngwuzoro na stage hanile makwa no shutdown
And when I grab mic omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
When I drop song omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
And any show I go omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
Anything I do omo na shutdown
Omo mehn na shutdown

I dey gidigba like pillar, I no dey slack one bit
If no be kudi ego matter, biko just hang it
Anama chokwa nsogbu, I get clean armpit
You try to shoot, u fit to miss, or less yu call gambit
Weda na igbo yoruba pidgin english
I go dey give you till you weak
E no dey finish
I could do grime like am british
Je peux rap en francais no be biggish
E dey for body – body
We go get money – money
This wan na gbedu – gbedu
Wetin man no go see – go see
But mans gatta work if mans garachop
Mans gatta act if mans gatta talk
I no dey yarn wetin I no go do

Kuz ngwuzoro na stage hanile makwa no shutdown
And when I grab mic omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
When I drop song omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
And any show I go omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
Anything I do omo na shutdown
Omo mehn na shutdown