Chinyere M. Ugokwe – Gbos Lyrics

Chinyere M. Ugokwe Gbos Lyrics
Chinyere M. Ugokwe – Gbos Lyrics

Gbos Lyrics by Chinyere M Ugokwe

Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
If you come my country kpaskalagbos
Everything dey gbos
Dem park d money plenty inside Ghana must go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go

If you come my country kpaskalagbos
Everything dey gbos
Dem park d money plenty inside Ghana must go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go

My ppl don tire no be small
The matter too biggie no be smallz
Na 2pack and chilli na d fault
If we start dey yarn dem fit cock
1 or 2 shot dem don bust

U wan take matter enter court
Na thief wey thief na d judge
Abobbi no dey stutter
Dem fit porrt
Pack u like thief enter bus

No be wetin wey dey do inside SARS
Carry pikin make a hit inside SARS
Ayyy
Dead body make dem beat inside SARS
See my ppl wey dey kill inside SARS
Nwanne checkia nwanne checkia
Ifenaemekwanaobodo
Nwanne checkia
Nwanne checkia
Since 1960 no joy
lfugo egbe na ada kpoi
All the boys no get job

Government dey treat us like toy
If na SARS
Dey come deploy
If na SARS
Dey come deploy
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
If you come my country kpaskalagbos
Everything dey gbos
Dem park d money plenty inside Ghana must go

Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
If you come my country kpaskalagbos
Everything dey gbos
Dem park d money plenty Inside Ghana must go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
Mjii mjii
Obv Ife government na eme anyi
Obv Ife government na eme anyi
Mjii mjii
Obv ife government na aku anyi
Obv ife government na aku anyi
Mjii mjiii
Obu ego ezuru na banyii
Dem say dem go give us the change
Enter come change up the lane
Nwanne ina ebuhari anyi
Nwanne ina ebuhari anyi

Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
If you come my country kpaskalagbos
Everything dey gbos
Dem park d money plenty inside Ghana must go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go

If you come my country kpaskalagbos
Everything dey gbos
Dem park d money plenty inside Ghana must go
Timbotimbo who’s gonna go
Government gotta go
Ayyy ChinnySoldierss
Ayyy ChinnySoldierss

Written by; Chinyere M. Ugokwe

Chinyere M Ugokwe Gbos Lyrics