Crayon Do Me
Crayon – Do Me Lyrics

Crayon Do Me Lyrics

Baby fresh I love this beat.

Wawawa

Show me your waist work (eh)
I go give you the moon (eh)
hmm we fit do am for titok (eh)

And I for like make we link up
Lick your lip gloss show me your footwork (eh)
you too bad na Wetin sup (Oshey oh)
Hmm if them like make them jealous (owe)
If them like make them jeaslous I still Dey love up
yeah..

Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen
don’t do me don’t now (don’t do me) baby don’t do
me like that
Ma Shay mi beyen oh baby I Dey here for ya dont
do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you make them come find
me ife concern youe concern me if them wan try
you them wan try me

If e concern you e concern me amebo make them
cho cho if e concern you e concern me if them
wan touch you them wan touch you them wan
touch me if e concern you e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (eh)

I no wan hear say another man follow back door
enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh) e don do
me all the love wey you give e don do me and as
fine like this e don do me and as you set like e
don me baby e don me…

Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen
don’t do
Me don’t now (don’t do me) baby don’t do me like
that
Ma Shay mi beyen oh baby I Dey here for ya don’t
do me now don’t do me don’t me
Baby if them wan find you make them come find
me if e concern you e concern me if them wan try
you them wan try me

Ife concern you e concern me amebo make them
cho cho if e concern you e concern me if them
wan touch you them wan touch you them wan
touch me if e concern you e concern me
Ordinary text I Dey para gan ni (eh)

I no wan hear say another man follow back door
enter mel go kpa kpati tan mental (eh) e don do
me all the love wey you give e don do me and as
fine like this e don do me and as you set like e
don me baby e don me…

Written by; Crayon
Produced by; London
Released date; 14 August, 2020