
Denge Pose Lyrics DanDizzy ft Bad Boy Timz
No dey denge pose
For nigga wey get money
Na pesin wey get money
Go fit to give you money
No dey denge pose
For baby way get body
No dey denge pose
For nigga wey get money
Na pesin wey get money
Go fit to give you money
No dey denge pose
For baby way get body
Written by; DanDizzy, Bad Boy Timz
Released date; 17 December, 2020
Leave a Reply