Dice Ailes Reserve Lyrics, Reserve Lyrics by Dice Ailes
The sauce wey I get dey drip just like me o e dey
Bar wey we get o e no go finish o e dey
E dey reserve
Your guy dey the bench o we dey t he field o e dey
E dey reserve
The girls wey I get o dem no fit finish dem dey
Dem dey reserve o
I can’t decide
I can’t decide
Dem dey reserve