DJ Shawn – O Pari Lyrics ft. Falz, Timaya

DJ Shawn O Pari Lyrics
DJ Shawn – O Pari Lyrics ft. Falz, Timaya

O Pari Lyrics by DJ Shawn ft Falz Timaya

Awesome dj Shawn
Willis giddem
Giddem

I just dey reason for veranda…. Yeah
My landlord don turn to Osama. Ehn
Nepa go soon take the light
Shey Musa don put kerosene for my lantern
And then I heard a knock
Who goes there
I saw a benz
New model
I don getti guest I nor give address
They even bringi friends
Ye gbe gbe

Friday for my yard Oh
Person say na party
So then for my yard Oh
Person bring Hennessy
Anoda one bringi can coke
Na wetin ma eye never see
The girls wey pull up mad Oh

Shawn don’t stop e sweet Oh

O Pari e don happen
Party don start everybody bubble
The people dey whyne everybody shuffle
Party don start everybody bubble

O pari e don happen
Party don start everybody bubble
The people dey whyne everybody shuffle
Party don start everybody bubble

Okay Jaiye
Bahd guy do parri
Shawn dey turn table
We go rock Oh
Thank God is Friday
Giddem

Okay Jaiye
Chulo do parri
Shawn dey turn table
We go rock Oh
Thank God is Friday

The girl dey whyne like sanko o
She make me want to wan bang o
Make she whyne her body make me want to want
to show like Sango o
Another man knack , another one pay, another
one want to carry go play
All of my guys they want to go and play
My girlfriend denti denti denke

O Pari e don happen
Party don start everybody bubble
The people dey whyne everybody shuffle
Party don start everybody bubble

O pari e don happen
Party don start everybody bubble
The people dey whyne everybody shuffle
Party don start everybody bubble
Okay Jaiye

Bahd guy do parri
Shawn dey turn table
We go rock Oh
Thank God is Friday

Giddem
Okay Jaiye
Chulo do parri
Shawn dey turn table
We go rock Oh
Thank God is Friday

Shawwwwwwwnnnnnnnnnnn dey turn table
Deydeydeydeyyyyy turn turn turn table

Shawn dey…. Turn table
Shawn dey turn table
Turn table turn table
Awesome dj Shawn
Falz the bahdguy, Papi Chulo
Shawn waaaaay

Gidddem
Willis giddem
Orisirisi

Written by; DJ Shawn, Falz, Timaya

DJ Shawn O Pari Lyrics ft Falz Timaya