DJ Tunez STATE OF MIND Lyrics, DJ Tunez ft Wizkid STATE OF MIND Lyrics

I’m on a different state of mind
E no get time I no dey guide
Come fix me up I’ll fix your life
And the future looking hella bright

Oya make we just dey kenkele
Gimme body make we djengede
Your body don dey shekere
Very necece
Baby sempene
Oya baby make we sempene
Tell me why your body don dey shekere
Shey you know the money repete
Oti necece
Make we sempene

Ouu
Olololo lolo
(Ahhhh)
Olololo lolo
(Ahhhh)

Oya baby tell me what you need
No dey buga
Facilities choke kpa
Hmm hmm
Ohh baby tell me what you need
You know for here we no dey
Carry wetin no sweet body
Living good life, living sweet uhhn
E no go finish e no go finish
We no fall
It’s a lifestyle blessings dey me opor
Only things wey go last me for long
So give me a little more
I no fit let the money dey control me
That’s why I control the money unruly
The gbedu na reflex
Big flex big sex
Ouu

Kirrriiii gbosa o gbosa o
Baby don dey shake o my ego
Krrriiii gbosa o gbosa o
Plenty shake for ego
Krrriiii gbosa o gbosa o
Baby don dey shake for my ego
Ki ki gbosa
Don dey mess my ego

Oya make we just dey kenkele
Gimme body make we djengede
Your body don dey shekere
Very necece
Baby sempene
Oya baby make we sempene
Tell me why your body don dey shekere
Shey you know the money repete
Oti necece
Make we sempene

Add as a preferred source on Google
Add as preferred source on Google