Dk Regan 14 Grace EP Lyrics
Dk Regan – 14 Grace EP Lyrics

14 Grace Lyrics by Dk Regan

Ohhh ohhh alhaja pikin oo yeh
Dk regan
Oya give me the link oo

One by one I be counting my blessings men I no go tire
Mon lo soke, mo ma dè oke me I no retire
Ota tofe mumi, ota tofe gbe mi oluwa burn them fire
I get 14 grace, enough grace to dey run my race.
Gradually,gradually,mo ma dè oke
Gradually,gradually, oluwa gbemiloke
Gradually,gradually,oluwa gbemiloke

I get plans
Big time
Not time to dey killy my vibe
All day
All night
Man ah hustle… The thing right

Bad belle no dey look my way
If you get beef we can cook it all day
Bad belle no go bring me down o
No go let me vex o gbagbe oshiii

Bless me o bless me o
Oluwa saanu mi
Jejely o jejely o
I thank you for your grace
You dey give me o (alright)
So di meji jo wo (alright)
Oh yeah

Gradually,gradually,
Mo ma dè oke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke
Gradually, gradually, oluwa gbemiloke

Tele tele tema bunmi
Tetu mabere fi gunmi
Pelore toti jojumi
Oro gbogbo yin ti sumi
Laila ila lah
Muhammed ro su lu lai
Me I no be fool bai
Ogo mi ti boom bai
Moti de siwon lorun
Da henessy to wa nu bottle
Then dem no dey see the struggle
Now dem don dey feel the hustle
But right now
I dey shine now
Motigbana
Dem dey wonder if na me sing ozana

Wo le le le woba
Wo le le le woba
Enemies dem table my matter
Wo le le le woba
Everyday I dey thank my baba
Oluwa ni shola
Moni wo le eh
Wo le eh
Wo the le eh
Wo le eh

Blessing on blessing dey follow me o
Anything happen I gallant o
Everything don dey connect o
The boy dey fresh sho ma get o
Man ah look good…. All day all night (yes e o)
Bad belle no go bring me down o
No go let me vex o gbagbe oshii

One by one I be counting my blessings men I no go tire
Mon lo soke, mo ma dè oke me I no retire
Ota tofe mumi, ota tofe gbe mi oluwa burn them fire
I get 14 grace, enough grace to dey run my race.

Gradually,gradually,mo ma dè oke
Gradually,gradually, oluwa gbemiloke
Gradually,gradually, oluwa gbemiloke

Written by; Dk Regan
Album/EP; 14 Grace

Dk Regan 14 Grace Lyrics