FindOutLyrics
  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice
  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice
FindOutLyrics
No Result
View All Result

Emiboy ft. Teni – I Go Pay Lyrics

2 years ago
Emiboy ft. Teni I Go Pay Lyrics
Emiboy ft. Teni – I Go Pay Lyrics

Emiboy I Go Pay Lyrics

Oga Ndi oga Entertainment
Hmm yeh
Emiboy rightnow
Yeh Teni Makanaki

Odoyewu
Shey na u be the girl wey dey light up my fire
(Light up my fire)
Where u dey, i dey craze for your matter too
Makpami O
Omoele you know i love you
(You know i love you)
Makpami O
And i promise to always dey for you

How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you’ driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
Cos you’ driving me crazy

How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay

30 billion no go fit to do me o
All of your money no go fit to reach me o le le
If you no gree, Wait, pause, Free me O
Cos i getty another
Teni Makanaki get another
Elе le le lee le
Ama ma ma maa ma
This lovе is not for free you gat to pay
Ele le le lee le
Ama ma ma maa ma
This love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh

How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you’ driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby

(For your love)
Cos you’ driving me crazy
(Cos you driving me yeah )
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay

(Pay u go pay )
I go pay
(Ah u go pay )
I go pay
(Ah ah u go pay yeh yeh)
How many million i go pay

Emiboyrightnow
U go pay, how many million u go pay
Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
How many million u go pay..
Pay pay pay pay pay peperay peperayray
How many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana

Written by; Emiboy and Teni
Produced by; Killertunes
Released date; 19 September, 2020

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released:

Similar Lyrics;

Teni Dorime Lyrics

Teni – Dorime Lyrics

Rexxie A True Champion Album Lyrics Tracklist

Rexxie – Boi Boi Lyrics ft. Teni

Oberz Freaky Lyrics

Oberz & Teni – Freaky Lyrics

Brownskin Teni Merry Go Round Lyrics

Brownskin x Teni – Merry Go Round Lyrics

Comments 1

  1. Meek says:
    2 years ago

    Wow! This song is lyrical!

    Reply

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice
Find Out Lyrics © 2022 - All Rights Reserved.
  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice