
As We Struggle Everyday Lyrics by Femi Kuti
As we struggle everyday
We try to find a better way
See these leaders wey suppose jail
Na him my people dem dey hail
As we struggle everyday
We try to find a better way
See these leaders wey suppose jail
Na him my people dem dey hail
Them dey hail
Them dey hail
We people have the power
To make our lives get better
As we struggle everyday
We try to find a better way
See these leaders wey suppose jail
Na him my people dem dey hail
As we struggle everyday
We try to find a better way
See these leaders wey suppose jail
Na him my people dem dey hail
Them dey hail
Them dey hail
We people have the power
To make our lives get better
Written by; Femi Kuti
Released date; 21 January, 2021