Kaestyle – Blessings Lyrics

Kaestyle Blessings Lyrics (feat. Omah Lay)

Blessings || KaeStyle & Omah Lay
Eh ya eh…..
eh ya eh!
Ehhh…
Uweh Uweh!

Borikiri boy e don price property for the island
Finally I’m moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands oh….
I remember when I no Dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
Cos when Oluwa bless you e be final
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no……
Eh ya eh…..
eh ya eh!
Ehhh…
Uweh Uweh!

Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I’m a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no

With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no……
Eh ya eh…..
eh ya eh!
Ehhh…
Uweh Uweh!

    Lyrics Knowledge:
  • Written by: Kaestyle, Omah Lay
  • Album: Kae's Study
  • Released: 2022