KCee Idi Bad Lyrics (feat. Olamide)
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Aahh
Woman wey sweet
Na money do am
Fine girl
You bad you know say you are original.
No do no do
Dem go still feel am
Anything she want
I get i no dey reason am
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Shake your body
Your body oh
Your body
You body
Spray you
The money oh
Your body oh
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Nwanne i no de play be shettima to my burna cholo
And you know d money i got mo hits im a don like doro
No go leave u one time solo
Only u de burst my bolo
If u no know i go follow anywhere u go tomorrow
Or i kolo
We only got one life you know
So my baby don’t pipe low
For my body run pipe
Make you pack all the oil is not hype. You know
I be like tompolo money
The money long the money legal
Ayeri money o
na senior man na who de check am
Get out – get out – get out
Shay make dem deck am – deck am
My baby set am – set am
Bend it like beckham- beckham
Nobody get am – get am
Make we de dagbana dagbana dagbana dagbana
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Your body oh
Shake your body
Your body oh
Your body
You body
I go spray you
The money oh
Your body oh
Oh delilah
Give me your love
Delilah
Na you dey give me ginger
You get me high mi lighter
Cos your face
And beautiful finer
Now mi no deny am
Anything wey you want
I will get you
Cos this love
Na rendezvous
E dey make me
Act a fool
Be like say you use juju
Babe gini kam ga ekwu
Shey you don dey use juju
Ju ju
Ju ju ju
Eeh
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
Di bad oh
They way you bad oh
Idi bad oh
Na the way you bad oh
