Khaid Way Back Lyrics, Khaid ft Olamide Way Back Lyrics

I dey craze them say na style (Oo oo)
Cause them no wan see me progress (I still try)
Call my phone once on a while (Call my phone baby)
Dark shades I fit no see your text

Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter

Go slow, no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get, wetin I order

Ohh my jigga
Bro form way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me to

Cause I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
And I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you

Mo ti sha na wole my gee
Where you hiding, send location for IG
Pull up make we faaji, everything on gang
Ykv young alhaji

My time piece don commit
All eyes on me, burst down, no dey drip e dey vomit
We dey sign biggie contracti
Won ki wa congrati, kole baje o bati

You’re welcome to my party
Turn up bi 4kerty till 4:30
Ka invest ka ra property
Jaiye biti Dangote, fuck poverty

Kosi biggie the only biggie wey dey
Big dreams, big moves, big vision
Eruku shayo po kosi competition
We dey ball and sing benediction

Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter

Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get, wetin I order

Ohh my jigga
Bro form way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me to

Cause I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
And I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you