M.I Abaga Plan B Lyrics
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
If I get presido wey love me (I hope you come my way)
Shey na so everything go ugly (I hope you come my way)
No be say I dey try insult him (I hope you come my way)
But trust me, things are rough in the country (I hope you come my way)
If I get presido wey sabi, shey na so general go steal from army, take money for weapon (I hope you come my way)
Give him family, him soldiers still dey die, what a tragedy (I hope you come my way)
(On God)
Presido wey full ground, and him hear say na young people dem dey shoot down (I hope you come my way)
IGP go dey him office still dey kneel down (I hope you come my way)
Him go tell him boys make dem cool down (I hope you come my way)
Presido wey care for the future (I hope you come my way)
Better road for everywhere go too sure (I hope you come my way)
Pursue minister wey no do good job (I hope you come my way)
Cos all these politicians dem dey too chop (I hope you come my way)
I swear everywhere country don tough (I hope you come my way)
Once I get my papers I’m off (I hope you come my way)
Once I enter jand I don lost (I hope you come my way)
Make Naija just give me divorce, I swear (I hope you come my way)
Go market, everything cost (I hope you come my way)
On top your degree, you no go find job (I hope you come my way)
Government sef dem no respect us (I hope you come my way)
Dis Naija e no be by force I swear (I hope you come my way)
If I get governor wey honest (I hope you come my way)
Wey dey try to keep all of him promises (I hope you come my way)
Wey no go use the people to be come rich (I hope you come my way)
Wey go use him eye to see the condition (I hope you come my way)
Maybe him go see the insecurity (I hope you come my way)
Kidnapping everywhere in every big city (I hope you come my way)
Terrorist dey do so much atrocity (I hope you come my way)
Governor wey send e go dey the issue (I hope you come my way)
Governor wey sabi, shey e no go go the university (I hope you come my way)
Students dey suffer just to get degree (I hope you come my way)
Without education my people cannot reach there o (I hope you come my way)
Streets are bloody, all the senators dey disappoint me (I hope you come my way)
Una wey dey run shit, we are purging (I hope you come my way)
And that’s the situation in my country yeah (I hope you come my way)
I swear my people, everywhere rough (I hope you come my way)
Once I get visa I don cut (I hope you come my way)
Get new phone for there, I don port (I hope you come my way)
Make Naija no vex e too much (I hope you come my way)
See yankee everywhere soft (I hope you come my way)
Make I go hustle wetin mail go take chop (I hope you come my way)
Die for this country, that na bad luck (I hope you come my way)
Dis Naija e no be by force, I swear (I hope you come my way)
If pastor dey wey dey fear God (I hope you come my way)
Wey love him people like him love him hair cut (I hope you come my way)
Him go sell the jet wey dey the airport (I hope you come my way)
Cos plenty people dey wey need him support (I hope you come my way)
If pastor dey wey dey talk true (I hope you come my way)
Shey na Wetin we go see inside the court room o (I hope you come my way)
Shebi anointed one nothing fit touch you (I hope you come my way)
Na why your prophecy e no Dey come true again (I hope you come my way)
Professor wey wan make we stand out (I hope you come my way)
E no go take money to give us handout o (I hope you come my way)
E no go drag that girl inside him compound (I hope you come my way)
The things I Dey see e dey dumbfound me (I hope you come my way)
E be like say everything dey scatter (I hope you come my way)
I don tire for the matter kpata kpata (I hope you come my way)
I just dey pray make I gather my raba make I japa to another country and ooo eeehhh (I hope you come my way)
Yankee you boy Dey come (I hope you come my way)