Minz Blessings Lyrics
Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
Awon Temi won gbo mi nigboro
Hmmhmm hmmmhmm hmm hmm
Hmmhmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm
E yooo ah, yeah you know
Bad energy no fit stay for my corner corner
(corner corner oh)
F**k how you feel, I go just dey feel irate
(Eh eh eh)
I’m out of your league so you can’t touch, mc hammer
(mc hammer, mc hammer)
Lap my unit and promise you say, yawa go dey surplus
Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
Awon Temi won gbo mi nigboro
I say yebariba sombori bo bo
I go tell Monica show
Awon Temi won gbo mi nigboro
(Yebariba sombori bo bo
If I get money you mustu know
Awon Temi won gbo mi nigboro)
(I say yebariba sombori bo bo
I go tell Monica show
Awon Temi won gbo mi nigboro)
Likkle money, too much spending
Shanawole, liquor plenty
But make you no go, pass your boundary
Eeeeee
Any money wey dey my hand, na flexing
Wetin go be, nobody for certain
We got to enjoy these blessings
Bad energy no fit stay for my corner corner
(corner corner oh oh oh)
F**k how you feel, I go just dey feel irate
(Eh eh eh)
I’m out of your league so you can’t touch, mc hammer
(mc hammer, mc hammer)
Lap my unit and promise you say, yawa go deyyy
Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
Awon Temi won gbo mi nigboro
I say yebariba sombori bo bo
I go tell Monica show
Awon Temi won gbo mi nigboro
Likkle money you go spend am
Been around the block, yeah I spun it
Every I want, yeah I done it
Still they be looking at me funny
Baba God e get the blueprint na Hin dey run am
If you check you go confam
M I N Z ni baba