Mohbad Backside Lyrics
I feel good paranran
IMOLE
Nkan to gbe seyin por gan
Jesu lo le gbawa
Jeka lo se ninu Iyara
Nkan to gbe seyin o bad o
Oshamo pe mi Mohbad o
Jeka joma collabo
Awon guys mi tin kanra
Coco mati bawa
We wan dey go our Kaaba
If you wan come
Make we follow go
Go yankee
go Morocco
Ni sho ninu iyara
Photographer gan ole yawa
Cause am feeling you
Iwo loma mori mi wu
Nah you dey keep me cool
Dem sey you don use juju
dem sey you don use KAYANMATA
But no be their matter
rora gbese Amaka
Ahhhnnn..
Olomi ama fool for ya
I mumu for ya
Oh baby you’re my full option
you’re my full option
If your backside be like school omo
I no fit to miss omo
You be my last bustop
I no get option
Oro kan gbemi lokan
For you girl I no fit lock up
Anything you want just talk
Love is so sick be my doctor
Nkan to gbe seyin por gan
Jesu lo le gbawa
Jeka lo se ninu Iyara
Nkan to gbe seyin o bad o
Oshamo pe mi Mohbad o
Jeka joma collabo
Awon guys mi tin kanra
Coco mati bawa
We wan dey go our Kaaba
If you wan come
Make we follow go
Go yankee
go Morocco
Ni sho ninu iyara
Photographer gan ole yawa
Cause am feeling you
Iwo loma mori mi wu
Nah you dey keep me cool
Dem sey you don use juju
dem sey you don use KAYANMATA
But no be their matter
rora gbese Amaka
Omo to lowo ni iya mo
Malo sebi ti iyabo
To lowo to fi iya lo
Otu fi baba lo
It’s a long matter
Mi o ni ye gapa
I don spend last card
I gads check dem up
Nkan to gbe seyin por gan