Mr Drew OMG Lyrics (feat. Olivetheboy)

The gringo
Seleey
T do do do
Craze

Yes I will be single
Forever single
No go mingle
The one I dey want is not single
Oh single
Another loving lost on this side
She was an angel
More than angel
I no go whine you
Heaven knows the girl I dey tell you
But bonsam hoɔden so she’s not mine

Oh my days eh
Somebody steal my babe
You no make I carry your love
Nsumɔ moko baaja bo nɔ mmh
Oh my days
I never want to share my geley
You no make I carry your love
Yoo nɛ fee mi seleey oh seleey oh seleey oh

Dem don carry my crush go
Go crush go crush go
Dem don carry my somebody oh somebody
My body dey pain me
Oh my God oh
God oh God oh
Dem don carry my somebody oh somebody
My body dey pain

Dey don carry am go
It dey pain my heart in my mind baby down to my liver
I told her many things wey I figure anybody go tell am she never go believe am
She no fit look in my eye lately
Ano fit reason on my mind it fail me
Medwene ho a it dey drive me crazy cus it really pain me

Oh my days eh
Somebody steal my babe
You no make I carry your love
Nsumɔ moko baaja bo nɔ mmh
Oh my days
I never want to share my geley
You no make I carry your love
Yoo nɛ fee mi seleey oh seleey oh seleey oh

Dem don carry my crush go
Go crush go crush go
Dem don carry my somebody oh somebody
My body dey pain me
Oh my God oh
God oh God oh
Dem don carry my somebody oh somebody
My body dey pain

Seleey
Dem don carry my somebody oh somebody
My body dey pain me