
Oga Network Who Ask You Remix Lyrics
I get plenty cars for Lokoja
Who ask you
Na me won just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey bey make I come yankee
Who ask you
I nor won go I too like Naija
Who ask you
Davido and Wizkid won dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you
Driving license nor be for who Dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh peppe be like fresh tomatoes
If e never chop am, the difference nor Dey show
Have you been to back of America?
Where Nicky minaj Dey beg to get visa
For there na my daddy be the care taker
Our work na to Dey help broke niggas
Make I talk am
Fire fire
You go hear am
I sponsor COVID-19 vaccine
I get plenty cars for Lokoja
Who ask you
Na me won just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey bey make I come yankee
Who ask you
I nor won go I too like Naija
Who ask you
Davido and Wizkid won dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you
Written by; Oga Network and Harrysong
Produced by; DJ Coublonz
Released date; 2 September, 2020