Outsyd DJ Feel D Mood Lyrics (feat. Tega boi dc), Outsyd DJ ft Famous PLuto Feel D Mood Lyrics, Outsyd DJ ft Outsyd Eddie Feel D Mood Lyrics

Hey, ehn, Arira
Tega Boi
Shu, charge am, shu-shu, charge am, totori
B! Busy

As we dey chop am dey go (Ehn)
Na wetin we show you go see (Ai tutu)
For here, na only knack and bill (Knack am)
You suppose know how e be (How e be)
Them say no white teeth for Benin (Ehn)
Say na only white Benz dey Benin (Ehn)
And we dey press am dey go (Wahala)
As we dey feel the mood (Feel the mood)
Your babe dey feel the mood (Ehn)
And I dey in the mood (Ehn)
Loud your speaker volume (Loud am)
‘Cause you wan feel the mood (Ehn, hm)

Water na water (Na this part I like o)
Bolt man wan drop one for us
Bolt man drop for us
Bolt man drop for us
Bolt man dey feel the mood (E dey feel am)
E dey feel the mood (E wan dey pack am)
E dey march am o (Elon father)
Bolt man softly o (That kain matter)

Na this part I like o (Na this part you like, ehn)
Na this part I like o (This part you like, ehn)
Na this part I like o (Say na this part you like, ehn)
Na this part I like o (This part wey you like, ehn)
Na this part I like o (Na this part I like, ehn)
Na this part I like o (Say na this part you like, ehn)
Na this part I like o (Na this one I like, ehn)
Na this part I like o (Say na this one you like, ehn)

Bolt man dey feel the mood
I don cook, you must chop am, enjoy the food
Bolt man dey pilate am, and he’s feeling good
Dey your whip, na Bolt naim me I dey use, ehn?
Bolt man dey raise am, pilate am, e dey feel am, e dey press am
E dey raise am, e dey march am dey go
Bolt man dey press am, pilate am, e dey feel am
E dey raise am, e dey raise am, e dey raise am dey go