Peruzzi – Lagbaja Lyrics

Peruzzi Lagbaja
Peruzzi – Lagbaja Lyrics

Peruzzi Lagbaja Lyrics

Call lagbaja. La gba ja
(Ogini ne me nputua)

Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey Sup
E no fit talk

Nwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killing show
You want to finish, Want to finish me o
(Ewo u)

But e mo fit work
See oil they my head
The head too strong

We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call fashola
As road block don block aishana
Na the matter we dey solve since
no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You cant catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aiie
I never did it oh
No no no
I never did it o

Tell them make them call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk

Call lagbaja
Hello
Hello

Written by; Peruzzi
Produced by; Vstix
Released date; 7 August, 2020
Album/EP; Gaza

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: