Qing Madi Favorite Psycho Lyrics

Oh no, man

So help me God, ’cause I’m down on it, Lord, yeah
She make her clutch, or You make her come much, yeah?
You got me whine, she dey pon your radar
But I’ma stay ’cause I no get any options
Shebi you go dey okay, dey okay
If I walk out on you, baby?
But you go soon reap am, you’re destined
But I go follow you go

Shey your body don see
Shey your body don see wetin you dey find since?
I never leave your side
I never leave you even when you run me street
Shey your body don see
Shey your body don see wetin you dey find since?
I’ll never leave your side
I never leave you even when you run me street
Eh-eh, yeah

Mm, nor dey feed me lies, nor dey feed me lies
I’ll be your favorite psycho
I ain’t nor be one of these guys, nor be one of these guys
You don dey off my tempo
So give me reasons enough to fight
‘Cause I’ve been losin’ candles
So, nor dey feed me lies, nor dey feed me lies
But you’re the only one I want

I’ll say it again, I’ll say it again
If loving you would cost my life
I’ll do it again, I’ll do it again

I say that you’re in love with two people, but you conscious
But what have I got except my heart inside a bottle, uh
Say you invested your time, and you don’t wanna let go, uh
But whatever you’re doing, I’m rooting for you, ah

Shey your body don see
Shey your body don see wetin you dey find since?
I never leave your side
I never leave you even when you run me street
Shey your body don see
Shey your body don see wetin you dey find since?
I’ll never leave your side
I never leave you even when you run me street
E-yeah-yeah

Mm, nor dey feed me lies, nor dey feed me lies
I’ll be your favorite psycho
I ain’t nor be one of these guys, nor be one of these guys
You don dey off my tempo
So give me reasons enough to fight
‘Cause I’ve been losin’ candles
So, nor dey feed me lies, nor dey feed me lies
But you’re the only one I want

I’ll say it again, I’ll say it again
If loving you would cost my life
I’ll do it again, I’ll do it again

Shey your body don see
Shey your body don see wetin you dey find since?
I never leave your side
I never leave you even when you run me street
Shey your body don see
Shey your body don see wetin you dey find since?
(Don see, oh-oh)
I’ll never leave your side
I never leave you even when you run me street, yeah-yeah