
Reekado Banks You Dey Mad Lyrics
You no get one million
You Dey tell your neighbor say u get 10 million
You Dey mad
To those people wey Dey call my phone anytime
wey the money don show E be like u Dey mad
You never buy okada
U Dey curse who drive Range Rover
Dem wan show me how I go live my life
E be like dem Dey mad oo
Dem Dey mad o, dem Dey mad oo
E be like dem do use madness do you
You no fit tell me say me I no go flenjour
I just Dey live my life me I no like pressure Oshey I
kill one show
For another time zone
Incase you never know I just Dey stack my doe
Get your own no Dey bother my soul
E be like you Dey mad oo
You no get one million
You Dey tell your neighbor say u get 10 million
You Dey mad
To those people wey Dey call my phone anytime
wey the money don show E be like u Dey mad
You never buy okada
U Dey curse who drive Range Rover
Dem wan show me how I go live my life
Who get ear make e ear so
Many things e don Dey happen
Wey me no fit understand oo
Be like people don Dey mad
If I hear say
I know wan hear say
No Dey tell me
No Dey whine me
If I hear I no wan say
Dey wan show me how I go live my life
Written by; Reekado Banks
Released date; 20 November, 2020
Album/EP; Off The Record
