Reinhard Tega – Goodbye Lyrics

Reinhard Tega My Muse EP Lyrics
Reinhard Tega – My Muse EP Lyrics

Goodbye Lyrics by Reinhard Tega

Rein rein re Reinhard
Ah Ria Sean Oh

Gimme gimme sugar Do the do the yoga (Yeah
yeah)
Me no get no problem (Oh Oh)
If you call me lover Yeah, say, say, say
E be the money I dey chase wey I been forget you
for me

All of the message wey you send I no read cos I
just got too busy E be the money I dey chase wey
I been forget you for me
All of the message wey you send I no read cos I
just got too busy

You tell me goodbye but I’m still here You’re hard
to come by that’s why I dey Wetin you no like no
dey my way You tell me goodbye but I’m still Yeah
yeah yeah yeah yeah

But I’m still Yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah
yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
You tell me goodbye but I’m still here

Still dey here Never go away Wan dey here No go
fara we Still dey here Still dey here
You tell me goodbye but I’m still here You’re hard
to come by that’s why I dey Wetin you no like no
dey my way You tell me goodbye but I’m still Yeah
yeah yeah yeah yeah

But I’m still Yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah
yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
Gimme gimme sugar Do the do the yoga (Yeah
yeah)
Me no get no problem
(Oh Oh)

If you call me lover Yeah, say, say, say
E be the money I dey chase wey I been forget you
for me
All of the message wey you send I no read cos I
just got too busy (Got too busy)
(Got too busy)
(Got too busy)

You tell me goodbye but I’m still here You’re hard
to come by that’s why I dey Wetin you no like no
dey my way You tell me goodbye but I’m still Yeah
yeah yeah yeah yeah

Written by; Gloria Asene and Tochukwu Kizito Okechukwu
Album/EP; My Muse

Reinhard Tega Goodbye Lyrics