Seyi Vibez Doha Lyrics

Ọrọ mi l’ọn sọ emi l’ọn wa
Dem say dem dey there emi gan-an wa
I get stop over for Doha
Fly round the world with my traumas

Ko sẹni to Ọlọhun, ko sẹni ju Ọlọhun lọ
Ko sẹni to Ọlọhun, ko sẹni ju Ọlọhun lọ
This my talent aje na follow come
Dem be ask who I follow come
Emi gan-an gan-an mi o fọ fun wọn
I told dem mo sọ fun wọn

You know say I dey show you love
Why you no go show me love
Tell me why some people no dey fear God
Forgive us o dear Lord, dear Lord
Atẹgun fẹ lọ
Right now mi o fẹ ẹjọ
Lati 19 mo ti jẹ lọ
Do good and share love

Oh wey oh oh oh oh wey oh oh (Do good and spread love)
Oh wey oh oh oh oh wey oh oh (Do good and spread love)
Oh wey oh oh oh oh wey oh oh (Do good and spread love)
Oh wey oh oh oh oh wey oh oh

Cape Verdian girls demma gbe wa
London girls demma gbe wa
American girls demma gbe wa
Arabian girls demma gbe wa
Leave me alone