Show Dem Camp Buga Lyrics (feat. The Cavemen., Nsikak David & Tim Lyre)

No be wash no be ariel
They talk say you bad forget
They go know you for area
No born them to test dey go collect
Olola ye mo ba ro de
Mr money no mind them
Ko sa ti ma buga won lo
Normal
Jon mo
O po

Step into the settings
No further delaying bro
Every/body hailing
You better be paying bro
Band playing
Money for hand
I’m spraying tho
No love in lagos
You know how the saying go
Everyday we faaji just
To help the pain go
I fit change am for person
If they too complain bro
Nollywood movie
We playing the same role
Local champion
Omo that’s just how the game go

So! Congrats….Berry don black, sipping blue label cuz henny don cast
Yeah it’s tap, ** raw cash
Naija hustlers we no dey come last
May all paths lead to more bags
Orobo lepa big or small yansh
(e dey shake ohh) make it rain on em check the forecast
At all at all dem say na him sure pass

No be wash no be ariel
They talk say you bad forget
They go know you for area
No born them to test dey go collect
Olola ye mo ba ro de
Mr money no mind them
Ko sa ti ma buga won lo
Normal
Jon mo
O po