Siraheem TRU$T FUND Lyrics (feat. Yosa & Big Fish), Teni TRU$T FUND Lyrics, Siraheem Trust Fund Lyrics

(Omo, in this life, have money o, or you go suffer)
IJGB, trust fund, I be trust fund kid
Networking
Privately

Mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad
All of dem don dey mad o
Mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad
Hold your head, or you’re mad o
Wait wait wait wait wait wait wait wait wait wait wait
All of dem don dey hate o
Mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad
I be trust fund-

Nepo baby, we no dey play with lapo baby, lie lie
Keep the same energy (yes o)
All the things wey you type, wey you talk e for twitter
No yawa, bounce for my section
Don’t let me call Shallipopi, presidential, monumental (laho)
I go call mommy, I go call daddy
The police stop me, don’t touch me
Prado, double, Land Cruiser for December with my bouncer
They go bounce you o, if I jam you o
Ye ye

Trust fund, I be trust fund kid
Networking privately
On a yacht on coded (coded)
Trust fund kid (trust fund)
Networking, membership
In Mako on coded

Na me the baba of trust fund
Chop money like say I be the last born
Take a ride in my Rolls Royce Phantom
Slim thick waist, with the bom bom bom
Bom bom bom bom bom bom bom
Isale Eko, that’s where I come from
Touchdown, Naija to London
Seyi Tinubu, send me the Falcon
Invite only, no need for plus one
Young billionaire, look like I just won
Still a top dog without the trust fund
Sanwo-Olu I dey come to your domot
Eleganza, e don pass the baton
Marathon, I dey run like I’m on one
Sip it ’til I feel it, puff it ’til it’s done done
Which one does she want, is it sex or it’s love?
(Which one, which one, which one, which?)
I geti Phantom, I geti Cullinan
Anything wey you want I go forfeit
You get one wish, I must accomplish
Lifestyle cost o, shopping in Soho
Boho, I dey spend o
Pounds and dollars combo

Trust fund, I be trust fund kid (Is it your daddy’s money?)
Networking (It’s my daddy’s money?)
Privately (My daddy’s money)
On a yacht on code (coded)
Trust fund kid (Big mansion)
Networking (Five star resort)
Membership (Michelin star chops)
In Mako on coded

Omo Okoya, ati omo Apata (Big Fish)
(This is the Lagos bounce)