The Therapist – Nack (Remix) Lyrics

The Therapist Nack Remix Lyrics (feat. Mayorkun)

Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo

Get too much kele for this club
Em dem no wan let me go
Dem no wan let me go
Dem no wan let me go
I’m looking fly i carry cash
And i must to carry go
I must to carry go
I must to carry go

Fine girls just dey waka waka
Left and right with the biggie backer
Instagram don finish data
Big big nyash me i must to nack am

My head
My neck
My waist
But i still wan nack
I wan nack

My head
My neck
My waist
But i still wan nack
I wan nack

My head
My neck
My waist
But i still wan nack
I wan nack nack nack nack nack nack

Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo

For every action there’s a consequence
Take a picture, look in my lens
Your ikebe dey boost your confidence (ikebe dey boost your confidence)
I’m a certified loner on the internet
But i gat the bitches on the continent
On lockdown, na me dey chop that gender (for intercontinental)

Omo e no easy ehh
You fit get six packs and you sabi nack
You no fit escape billing ehh
And if the doctor help to get rid of this feeling inside my head

My head
My neck
My waist
But i still wan nack
I wan nack

My head
My neck
My waist
But i still wan nack
I wan nack

My head
My neck
My waist
But i still wan nack
I wan nack nack nack nack nack nack

Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo
Halala ololo
Halalalala lololo

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: The Therapist, Mayorkun
  • Album: Nack (Remix)
  • Released: 2022