Tiwa Savage Energy Lyrics, Tiwa Savage ft Wande Coal Energy Lyrics, Tiwa Savage ft Mavo Energy Lyrics

Baby, mobilise oh, give me body snokonoko (Snokonoko)
Wahala dey, Kilolo dey (ọpọlọpọ)
Baby, dey order, I go pay
You dey work me, baby, you dey work me, bolo-bolo

Energy n para jọ (Abeg)
Ọmọ namọ pa (Abeg)
I no be carpenter (Abeg)
Ọmọ kanmọ pa (Abeg)
Hold me, now (Abeg)
Early morning for Singapore (Abeg)
Ọga, make you no think am (Abeg)

So, relax, e go better, ayy
Omena, why you go dey reason far?
You go talk say you go reach the stars
You see guys, just dey do your part
Leave that worry for gutter
Japa (Japa, japa, japa, japa, japa, japa)

Energy n para jọ (Abeg)
Ọmọ namọ pa (Abeg)
I no be carpenter (Abeg)
Ọmọ kanmọ pa (Abeg)
Hold me, now (Abeg, oh)
Early morning for Singapore (Abeg)
Ọga, make you no think am (Abeg)

Iskaba
Imọlẹ, Mushin
Wọn ni pe emi imọlẹ Mushin
Wọn damọ damọ, wọn damọ bi owo (Bi owo)
Wọn damọ damọ, wọn damọ bi owo (Bi owo)
Black diamond, no pimple, ọmọ na fine boy (Fine boy)
Ara n bẹ lọwọ mi, Brymo (Brymo)
Mo fun lowo ko lọ Polanco
Awọn ọmọ pe mi ni rich and wack, oh

Energy n para jọ (Abeg)
Ọmọ namọ pa (Abeg)
I no be carpenter (Abeg)
Ọmọ kanmọ pa (Abeg)
Hold me, now (Abeg)
Early morning for Singapore (Abeg)
Ọga, make you no think am (Abeg)

Me, I no dey cap, I dey come conquer
Ṣe you hear stutter? Ṣe you hear stammer?
Say before she lap, I go buy frontal, I go buy Tonka
Say na she dey cause kwanta with her bakassi
Bustdown my wrist, Junya Watanabe
I say all my jeans, Junya Watanabe, Junya Watanabe (Iskaba)

Wọn ni ko possible
Wọn l’America ni Wande ti n bọ
Wọn ni p’ọn wa mi ni London mo n bọ
Bawo ni ma ṣe kọrin ti wọn ṣe ni gbọ
Ba ti ẹ jẹ, ma fi rhymes ba ti ẹ jẹ
I’ve been long in the game, mo ti wa tipẹ sẹ
I be don for the game, mo ti wa tipẹ sẹ (Ọmọ ju ọmọ lọ)

Add as a preferred source on Google
Add as preferred source on Google