Wizkid Plenty Loving Lyrics

Send you
And You know say Big Wiz I no send you
E don Dey tey i one tell you
Many things wey Dey my mind I one tell you
Bless the day that I found you
All the tings wey Dey mind I one show you
I’m on the road on a daily
Na Wetin me and you go chop i one find you
Cos I go love you Jeje
And I go give you make you sempe
Yea I go love baby sempe
I be loving all you touch
I want Pepe
Shebi E wo ni Mo fefe
I no go use your love dey play tete
And you know sisi nene
This kind of loving I one Jembe

I go let you body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go

Girl I go meet you for down down
Dem Dey call me mr lover
I go give you plenty loving
I go kill you with this loving

Girl nobody wine pass you
And the ting you Dey Do with your waist
Girl E pass me and you
Girl you Dey burn pass claro
And your type I never see my girl no wayo

I go let you body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go

Girl I go meet you for down down
Dem Dey call me mr lover
I go give you plenty loving
I go kill you with this loving