Yemi Alade I Choose You Lyrics
[Paroles de “I Choose You” ft. Dadju]
[Intro : Yemi Alade]
Pah la la la
Ah lo lo lo
La la la la la, lo lo lo
Oh oh oh oh
[Couplet 1 : Yemi Alade]
If you take one step, I go take two steps
I go follow you baby
Continue yourself
If you take one step, I go take two steps
And you be my lover for life
I choose you
In morning time, I do
In evening time sef do o
Anything you do
Maka Chukwu I choose you
Anywhere you go
No matter wey you dey
Call me, call me, oh, call me
Cause I choose you
[Refrain : Yemi Alade]
Whenever, whenever, ah, eh, eh, ah
Whenever, whenever, ah
Whenever, whenever, ah, eh, eh, ah
Whenever, whenever, ah
[Couplet 2 : Dadju]
I got love for you
Je t’aime en français, en ligala : na lingi yo
Dès le premier rendez-vous, j’me suis fait des films, tout un tas de scénarios
Toi tes parents ne t’ont pas loupés, j’fais le tour du monde, j’ai pas vu ton double
I got love for you, je veux te suivre mais ne t’inquiète pas pour mon cardio
Si on nous cherche, dis que nous sommes pas là (pas là, pas là, pas là)
On a laissé le monde là-bas (là-bas, là-bas, là-bas)
Et pour ma part j’ai déjà choisi, on aura tout l’temps de réfléchir
Partir sans jamais revenir, cause I choose you
[?]
[Refrain : Yemi Alade]
[Pont : Yemi Alade]
Pah la la la
Ah lo lo lo
La la la la la, lo lo lo
Oh oh oh oh
Come on, come on
[Couplet 3 : Yemi Alade]
Others dey find true love, be like lost and found
Others dey find true love, me I no find am cha cha
This one no be counterfeit baby
This seven baby sef from Heaven
Cause I choose you
[Refrain : Yemi Alade & Dadju]
Whenever, whenever, ah, eh, eh, ah
Whenever, whenever, ah
Whenever, whenever, ah, eh, eh, ah
Whenever, whenever, ah
Whenever, whenever, ah, eh, eh, ah
Whenever, whenever, ah
Whenever, whenever, ah, eh, eh, ah
Whenever, whenever, ah
Oh oh ah
Written by; Yemi Alade and Dadju
Released date; 12 November, 2020