Idahams Wetin No Good Lyrics

My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
Hit boi Idahams

I jam this baddie for pool party
She getti vibes and she sabi
Na so we come turn to paddi o
She getti bobo but I be bestie
She sabi thing if the girly hold you
You go testify

My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o

Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee

Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee

See body
Na Coca Cola shape she carry
The girly fit to killy somebody
Baby abegi make you put it on me
Anointing

See body
Na Coca Cola shape she carry
The girly fit to killy somebody
Baby abegi make you put it on me
Anointing

My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o

Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee

Ah ah ah ah ah ah see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah wahala dey eee

The banny too set but she like wash
Make me want to dey rush
Baba sweet me like tiger nut
Baby sweet me like Tiger nut

The banny too set but she like wash
Make me want to dey rush
Baba sweet me like tiger nut
Ooooh ooooo ooo

My baby eeeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o
My shawty eeeeee
You do me wetin no good o
Wetin no good o

Hit boi idahams again