Timaya Mașe Lyrics

Chulo way!
Leggo!
Badman!

E nor dey bother me
E nor dey bother me
E nor fit bother me
E not fit bother me
Say your talk nor dey bother me, Cho Cho Cho
Nor dey bother me, Too much Cho Cho Cho
Nor fit bother me, Nor fit bother, E nor dey bother me
Anything I wan do, Mae, Mae, Mae , Mae , Mae, Mae, Mae, Olorun Mae oo, Mae Mae, Mae ,Mae. Mae
Anything I wan do Mae, Mae ,Mae. Mae
Mae, Mae Olorun Mashe oo, Mae, Mae, Mae , Mae , Mae

Sometimes dem dey talk Omo, bull shit
Tag me for tweet
I smile with a crocodile teeth
It’s funny like Nasboi Skit
I got guys wey dey watch my six
Get girl wey dey give me peace
Dem get friends , me I get family
Family wey fit do anything
Dem dey drag me like Dave Chappelle
I nor dey hear, I don shayo casamigos
Steady on my P dem dey sensima
Everybody dey turkeynla

E nor dey bother me
E nor dey bother me
E nor fit bother me
E not fit bother me
Say your talk nor dey bother me, Cho Cho Cho
Nor dey bother me, Too much Cho Cho Cho
Nor fit bother me, Nor fit bother, E nor dey bother me
Anything I wan do, Mae, Mae, Mae, Mae, Mae, Mae , Mae, Olorun Mashe oo, Mae, Mae, Mae , Mae , Mae
Anything I wan do Mae , Mae, Mae, Mae
Mae, Mae, Mae Olorun Mae oo, Mae, Mae, Mae, Mae

Big 44, man a billi billi
You know say Chulo bother nobody
But dem go wan show their stupidity
It’s a five star life am living
And I ain’t gat time for their bullshit.
Omo Omo Omo Omo , Omo omo- Omo
Me I wan flex my soul, Omo
I don lose control, Omo
Make I wan go
Dem dey drag me like Dave Chappelle
I nor dey hear, I don shayo casamigos
Steady on my P dem dey sensima
Everybody dey turkeynla
Anything I wan do, Mae, Mae, Mae, Mae, Mae, Mae, Mae
Olorun Mae oo Mae, Mae, Mae, Mae
Anything I wan do Mae, Mae, Mae, Mae, Mae, Mae, Olorun Mae oo, Mae, Mae….