LADIPOE Many People Lyrics, LADIPOE ft Ema Onigah Many People Lyrics

Tell me say I be the fantasy
Shawty say I be the fantasy to the pretty girls
Me took all the lesson me learn from my blessing
Chasing the money me nah lose a bitch
Hallelujah confraternity
When the money dey speak in tongue me start to preach
My brother, make you no worry, put in the pressure
Nothing dey kpai anything wey kpai na whinsh

Uh
Stubborn no dey look face
When they say it took funds but it took grace
Shit-talking
I expect nothing less
From a **** who expects too much from his toothpaste
Few innocent, many many two-faced
I have to be the definition, boys out here too vague
Why you so bitter over good taste?
Real balling, no dey play with 2K

Aimọye
Aimọye
Everybody join but dem still no reach
Aimọye
Aimọye
Dem talk say the wicked no dey see no peace

Ask me if it’s hard to be the G.O.A.T and the black sheep
Even harder being the cash cow still attracts beef
O mọ pe mo ti yatọ real leather no khaki
Na the mindset wey dey keep a man happy

Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye many people wey dey there
But that one no concern me
Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye to people wey give up
But that one no concern me

Instantly for agenda
If you no wan match the vibe ọmọ that na red flag
Ọmọ body dey hot, nobody go tell me to cool temper
Year wey go end well make we dey know before December

Yo, what’s my call time?
On any stage I give my all
Online, look at my now, look at before
When the whip skrrr, why do the skirts all hit the floor?
Make a sound cheque before soundcheck, then spread the love
Till they switch like NEPA to gen
Keeping enemies close is how they get mistaken for friends
All these industry bros wolves in sheep clothing playing dress-up again
I can’t fall for the setup again

Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye many people wey dey there
But that one no concern me
Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye
Aimọye the people wey give up
But that one no concern me

Aimọye
Aimọye
Aimọye
But that one no concern me
Aimọye the people wey give up
But that one no concern me

Add as a preferred source on Google
Add as preferred source on Google