Blaqbonez – ESS MAMA Lyrics

Blaqbonez ESS MAMA Lyrics (feat. Tekno)

Ess mama
Me no get time to waste mama
Me no won complicate mama

If you get yansh make you Shake mama
See I’ve had a long day
Been on the road since Monday I never knack in 4 days
And you no go stress me today

These are the days that I pray for
These are the days that I pray for
I’m getting girls on a daily basis
In every location
Shebi I tell you
I Dey ball like Okwaraji
Me I no dey find wetin go send a man to therapy
The money coming everyday I no dey collect salary
I dey for my benzo if you need to holla me
(No gara me)

Pretty ti the girlie pretty ti
Who that girl that want to flex on me
A wid a wid non chalant
A wid a wid non chalant

Ess mama
Me no get time to waste mama
Me no won complicate mama
If you get yansh make you shake mama (Tekno)
See I’ve had a long day
Been on the road since Monday I never knack in 4 days
And you no go stress me today

Give me ponmo
Give me ponmo
(On the beach with a bitch)

Me I won knack my mic on top your head
Today today you go give me head
Wire you till you say abeg
Say tonight you must get belle
Baby you cold like freezer
Me i won chop your pizza
Me I no won no wan tey for here
I won have a good time I won

Pretty ti the girlie pretty ti
Who that girl that want to flex on me
A wid a wid non chalant
A wid a wid non chalant

Ess mama
Me no get time to waste mama
Me no won complicate mama
If you get yansh make you shake mama
(Shake am shake am shake am)
See I’ve had a long day
Been on the road since Monday I never knack in 4 days
And you no go stress me today

Eh eh o o
Eh eh o o
(On the beach with a bitch)
Eh eh o o

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Blaqbonez, Tekno
  • Album: Young Preacher
  • Released: 2022