FindOutLyrics
  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice
  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice
FindOutLyrics
No Result
View All Result

DanDizzy – MDRA (Men Dey Run Am) Lyrics

2 years ago
DanDizzy MDRA Men Dey Run Am Lyrics
DanDizzy – MDRA (Men Dey Run Am) Lyrics

DanDizzy Men Dey Run Am Lyrics – DanDizzy MDRA Lyrics

That Barney wey u Dey carry for head
Men Dey run am
Lifestyle wey u Dey dread
Men Dey run am
Humble yourself as u Dey move ahead
2seconds men Dey Omoh dem go shake your leg
Men Dey run am!
6benz living in a duplex
Men Dey run am!
Cap less no be you wey do first
Men Dey run am!
Big boy Shey nah you dey too flex
No loud am make men no go make u boo’less
Men Dey run am!
Ruuu ru run am
Men Dey run am
Ruuuu ru run am

Wavezaddy eiii

Life nah personal race
Some Dey leg am
Some Dey tika tika
No competition life short like my blue nikker
Before I enter 6feet make I see six figures
Cos who no make am for street nah him Dem Dey
call Alika
Put your energy for where u Dey chop
No Dey whine me because nah for IG u pop
For real life if e sup
Men go sly u with rubs
U fit kpai if you pause
U go grind till e pure
U go chase ikebe super
Enter lekki peninsula
Nah Aboki wey dey peel am
U cannot afford her suya
Nothing wey u want do
Wey dem never do
Stop the mezebu and get the revenue
Rugged u!

That Barney wey u Dey carry for head
Men Dey run am
Lifestyle wey u Dey dread
Men Dey run am
Humble yourself as u Dey move ahead
2seconds men Dey Omoh dem go shake your leg
Men Dey run am
6benz living in a duplex
Men Dey run am
Cap less no be you wey do first
Men Dey run am
Big boy Shey nah you dey too flex
No loud am make men no go make u boo’less
Men Dey run am
Ruuu ru run am
Men Dey run am
Ruuuu ru run am

Wavezaddy

I no fit let anybody to stress me
I no be those boys wey dey stand for lekki
Dey shout boss bless me
Can’t oppress me cos God bless me
ltk oversabi hmmmm
That’s kinda disgusting
You’re toasting she’s ghosting and posting
U make am
Of course, not you’re roasting
Nah those things Dey make man Dey lose sense
She Dey use Benz u use leg you’re useless
Abobi Wetin u Dey chase
Tel me the truth nah the money or the waist
Them shenk u
U still wan Dey look Uche face
Nah who make am
Nah him Dey easy fornicate
Try Dey reason from your brain Abobi

That Barney wey u Dey carry for head
Men Dey run am
Lifestyle wey u Dey dread
Men Dey run am
Humble yourself as u Dey move ahead
2seconds men Dey Omoh dem go shake your leg
Men Dey run am
6benz living in a duplex
Men Dey run am
Cap less no be you wey do first
Men Dey run am
Big boy Shey nah you dey too flex
No loud am make men no go make u boo’less
Men Dey run am

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released:

Similar Lyrics;

DanDizzy Mbong Lyrics

DanDizzy & Bella Shmurda – Mbong Lyrics

Yhemolee All The Girls Lyrics

Yhemolee – All The Girls Lyrics ft. YKB, DanDizzy

DanDizzy Denge Pose Lyrics

DanDizzy – Denge Pose Lyrics ft. Bad Boy Timz

Legendary Suni For You

Legendary Suni ft. Dandizzy – For You Lyrics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice
Find Out Lyrics © 2022 - All Rights Reserved.
  • Home
  • Contact Us
  • DMCA
  • Fair Use Notice