Fazil Salam Lyrics

Salam alaikum.
Wa alaikum Salamu

Salam alaikum.
Wa alaikum Salamu

Tell me what to do
Tell me what to do
For this struggle make I go cause hullabaloo
I go shout I go sing
Wetin I gain if I no get money
Everything I lose
This period
I Dey see period
Man I Dey insecure o
Then I go on my knees and
I start to Dey speak in tongues

As I Dey see dream die
I Dey see dreams fly I know
You Dey try I know
You be commmando

And for this life o
You go come and go
That’s just how it goes
Make lord save your soul…

Salam alaikum.
Wa alaikum Salamu

Salam alaikum
Wa alaikum salamu

No be matter wey worry you
Na hin matter
But as your run the matter wey matter
Na I’m matter
My ** man
My ** man no Dey bother
Ma sare asapa kolu motor jasi gutter eh

The more you look
The less you see
Many chances wey man don seize
E no easy like A.B.C
Na Jah be the spec when e Dey blurry

As I Dey see dream die
I Dey see dreams fly I know
You Dey try I know
You be commmando

And for this life o
You go come and go
That’s just how it goes
Make lord save your soul…

Salam alaikum.
Wa alaikum Salamu

Salam alaikum.
Wa alaikum Salamu