Fido Dance for Jesus Lyrics (feat. Zlatan & ODUMODUBLVCK)
Oosha
Osha daddy don come back again
Normally, I dey cut their liver
Haaa haaa
Shey na me dey make dem dey shiver
And she ask if I wanna be her Mr
She don run follow me for Insta
Hmm hmm, sexy monalisa
No go dey put hand for my trousers
Baby girl you dey make me mental o
Mental o oblongata
Ye ye you go shake body joh
Ye ye I go spray money joh
Ye ye oya make you dance for Jesus
You must to shake body joh
Shey na you dey whyn Jesus
Ahn you go shake body jo
Body joh body joh
Body joh body joh
Haan you must shake for Jesus
Allawee, salary ti mo gba lowo ijoba
Haaa won ti gba pada
Somebody, my money
Cana ti mo fa ò ahnahn o lala
Ye ye you go shake body joh
I go spray money jo
Oya make you dance for Jesus
Haaaannn
You must to shake body joh
Shey na you dey whyn Jesus
Ahn you go shake body jo
Body joh body joh
Haan you must shake for Jesus
I gat couple dollars new notes wey I wan spray
Make dem help me find one kele for adult play
Jo bi pastor to gba tithes to gba offering
Dance like on colos to gba one strain
You no go shake body ke gbese o mo zanku
Na me fade shakushaku sho mo gbeku
Pressure wan kill my pikin but I stay cool
Akwaaba ghana fans pemi kweku
Whether in the club
Whether in the church or mosque, available wa n le bi Elon Musk
Okan shi giran e gbagbe pe oju ti n jo posh
O ni fe lo be si king of boys
You dey whine me? Whine Satan no go whine Jesus
They wan know who dey snap all my fine pictures
E no hard tailor to find scissors
Gulder ultimate search them dey find the source
Ye ye you go shake body joh
I go spray money jo
Oya make you dance for Jesus
Haaaannn
You must to shake body joh
Shey na you dey whyn Jesus
Ahn you go shake body jo
Body joh body joh
Haan you must shake for Jesus
Bastard leave us
Devil worshippers don full for the church (God)
The kids are with us
Wiggle and dance
The beat dey keep up (run)
Come dey bill us
I no even mind
My name na Elon (Musk)
During the time Jesus
If to say then him for pull up with Hilux (boss)
Person wey dey flog
Person wey dey heal
Person wey go save your party
Dem know me for galilee (kala)
From water to wine
From leaper to fine
Kala no dey whine
Doings dey my resume
Make you clap for Jesus
If you like shake your body jor
Hello hello
My investor
Thank you lord
My money sure
Ye ye you go shake body joh
I go spray money jo
Oya make you dance for Jesus
Haaaannn
You must to shake body joh
Shey na you dey whyn Jesus
Ahn you go shake body jo
Body joh body joh
Haan you must shake for Jesus
