Kel-P Congratulations Lyrics

Turn it up , Turn it Up
Smash it up
I know say I no dey smoke igbo
But me I get craze pass you
See sometimes I Dey try compose
My **** don’t get it confuse
Say me badder than them
And dem friend
No take am personal
No contest
Ball on them with no regret
They no believe I go win
Now it’s congratulations (Ehn ehn)
Congratulations
Can’t stop I’m on my way up (Ayy Ayy)
I’m on my way
Disturb the neighbors (Ayy)
Disturb the neighbors
From America to Lagos
America to Lagos ah na na

Kilode kilode
I don dey fuck up una head
I see no reason to compare
I give them too much is unfair
Hmmm ogbeni
Wo mi na
I do my job and nothing less
For your information
Me I no like wahala
Follow me talk
Follow me talk
Hey sisi caro
Where you come from?
Like your figure 8
This your figure 8
Make I sample you
Make I initiate you
After i initiate you
You must cooperate
Make we no waste time
Just Dey migrate
Straight to my place
Make we celebrate

They no believe I go win
Now it’s congratulations (Ehn ehn)
Congratulations
Can’t stop I’m on my way up (Ayy Ayy)
I’m on my way
Disturb the neighbors (Ayy)
Disturb the neighbors
From America to Lagos
America to Lagos ah na na

I know say I no dey smoke igbo
But me I get crazy pass you
See sometimes I Dey try compose
My **** don’t get it confuse
Say me badder than them
And dem friend
No take am personal
No contest
Ball on them with no regret
They no believe I go win
Now it’s congratulations!!!

Add as a preferred source on Google
Add as preferred source on Google